Skip to main content

Posts

Showing posts from November, 2010

My 21st Century Luf!

My Dear,   just remain spotless for me and note the following key things for ‘it’ to work.  • Abeg, no let dem sack you from your office becos u know say e no go b my fault if I ……..  • No form of challenge should come o, it will spoil everything. May e just dey sweet dey go.  • No place any demand on my luf, no inconvenience me generali!  • No get any form of accident or let hot water pour for your body o because I go gatz waka  The Barriers • Temporary distance nah barrier  • Weight nah barrier  • Family background nah barrier  • Lack of cash nah barrier  • Height nah barrier  * Abeg no forget, no dey commot without make up! ……….no more words, no wonder it lasts for so long!